entertainmentINpidgin

entertainmentINpidgin Nah just pidgin we dey talk for here, and the the only social media page dey talk pidgin, follows u

18/10/2023
The Moment Singer Davido Reject One Time Bbnaija Winner, Phyna
18/10/2023

The Moment Singer Davido Reject One Time Bbnaija Winner, Phyna

Reekado Banks Done Call Burna Boy For Small Fight, Who Go Win?
18/10/2023

Reekado Banks Done Call Burna Boy For Small Fight, Who Go Win?

I done knack her and e done do me, I wan leave am, but??? Helep am with advice ha beg.
17/04/2023

I done knack her and e done do me, I wan leave am, but??? Helep am with advice ha beg.

16/04/2023

God ha beg oh...which one be this again nah???

Una still dey listen to Burna Boy song???
25/11/2022

Una still dey listen to Burna Boy song???

News get am say, gospel singer Sammie Okposo done die.As e be, the message wey come nah say the 51 year old, Sammie Okpo...
25/11/2022

News get am say, gospel singer Sammie Okposo done die.

As e be, the message wey come nah say the 51 year old, Sammie Okposo been fall down for him house this morning, nah so e take die.

May his soul rest in peace.🙏

I Dream say nah Peter Obi Win 2023 Election -  ’s Mercy Eke  Season four winner of the Big Brother Naija show, Mercy Eke...
25/11/2022

I Dream say nah Peter Obi Win 2023 Election - ’s Mercy Eke

Season four winner of the Big Brother Naija show, Mercy Eke, donw talk say she been dream say the presidential candidate of the Labour Party, Peter Obi, win the 2023 election

Naija government for just teh us say nah snapchat naira note them wan do nah...
23/11/2022

Naija government for just teh us say nah snapchat naira note them wan do nah...

Topic: Breakfast Maybe nah ha plumber decide to sleep for ha house nah...
23/11/2022

Topic: Breakfast

Maybe nah ha plumber decide to sleep for ha house nah...

Former Emir Of Kano, Sanusi and him number four wife sa'adatu done welcome their second pikin for Saudi Arabia.The forme...
20/11/2022

Former Emir Of Kano, Sanusi and him number four wife sa'adatu done welcome their second pikin for Saudi Arabia.

The former monarch Sanusi been marry Sa’adatu, wey be the daughter of Barkindo Aliyu Musdafa, the Lamido of Adamawa for 2015. Them welcome their first child together on May 5, 2020.

Police done catch slay Queen untop say she  chuck her boyfriend knife kill am for inside Lagos. The Lagos State Police C...
20/11/2022

Police done catch slay Queen untop say she chuck her boyfriend knife kill am for inside Lagos.

The Lagos State Police Command done catch one Esther Paul as news say e chuck her boyfriend, Sadiq Owolabi Dahiru, 21, kill am for Lekki area of the state.

The matter been happen this morning of Sunday, November 20, 2022.

News get am say, nah the boy step papa call police to come see the matter as e happen, as them carry the boy go hospital were doctor confirm say e done die and the girl dey police hand.

Address

Abuja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when entertainmentINpidgin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to entertainmentINpidgin:

Share