02/07/2024
ππ New Stock Alert! ππ
My pipo, Star Thrift Stores don come again oooo! π€― Our ogbonge school bag bale dey burst brain, and we no fit hide am again! π Work no let me post pictures since, but trust me, de bags dem fine pass fine, and we dey sell am for small small price! π€©
Imagine say you get new bag for less than 5k for this hard economy? π±π±π± Oya Wholesalers, retailers, and dropshippers, come this corner and cash out! πΈ
We dey talk about cashing out, and we go soon enter the season, so no miss out! Whether you need am for small pikin (character school bags) or adults (back bag), we get am! Our bulku options dey available in different sizes and designs. π¦
Price list:
π¦ Slot bale (21 bags): N97,000
π¦ Half bale (53 bags): N242,500
π¦ Full bale (105 bags): N485,000
No miss out! Slots dey limited, and price dey go up soon! π Contact us:
π Call/WhatsApp: 08135708554
π Visit our wholesale group: T.me/Star_thrift_stores
No let dis opportunity pass you by! Stock up on quality school bags and make the most of dis amazing deal! π―"
Keep shining, and I wish you a sold-out stock! π«