05/11/2022
Story of my life 😂😂
Shout out to all business owners out there, abeg if you see any business owners make Una hug them because we are going through alot.
After I received my bills from cargo when I nearly cry and hubby no de to console me o na so I carry phone call him pe see wetin they sup, my joy giver he just console me and encourage me o, we move.
My prayer to all business owners is we shall pass this trying time and we will succeed stronger Insha'Allah, keep pushing and don't quit.
Abeg if you see me post anything make Una they help my ministry bikonu, to patronise and encourage me.
If you no like wetin I post click link in bio and check what we have on ground e de rush well well for telegram.