28/06/2024
Oya, my people! Before you start to dey rush rush for that job, make you shine your eyes well well! 👀
No be only salary matter!💰 You need to sabi if that company go make your career sweet like agege bread! 😋 Wetin be their ginger? 🌶️ Their wahala level? 😅
Do your research before you carry your CV go their office. Make sure say your vibe and their vibe na correct match! 🤝🔥
Oya join Tetra make we show you how to do company research like pro!