M C ABEG

M C ABEG Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from M C ABEG, Business service, Asokoro.

19/08/2019
02/08/2019

Hey guys new product on sales craft

Only legend will understand
18/03/2019

Only legend will understand

24/02/2019

2019 Presidential Election Results (Unofficial, Live Updates) - Politics
2019 Presidential Election Results (Unofficial, Live Updates) - Politics
Waiting

15/01/2019

Find ur wife nw .me I say if u no see chlidhood picture no marriage and she been hiding her own 10 yes challenge don expose them all (black )after ten years +(fair) +(anoda ten)=(white) is Good not wonderfulπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸšΆπŸšΆπŸšΆπŸšΆπŸšΆπŸšΆπŸšΆ

15/01/2019

Hmmmm . U see my pple everyone is posting ten yrs changllenge. My guy dis is the time to know ur real wife or girlfriend ooo cuz black China .don finish our girls.hmmmmm

Hmmmmm naija .hmmmmm watin .ABEG won talk next. Can someone explain dis πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸƒπŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ
12/01/2019

Hmmmmm naija .hmmmmm watin .ABEG won talk next. Can someone explain dis πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸƒπŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ

12/01/2019

Hello pple I dey with una oooo no una no vex .oooo atiku dey morning duty since day y I dey off .buhari don come work so I get small chance .

02/01/2019

Hu missed me am back my pple happy new year

30/12/2018

Laff small abeg...... Now 2019 the come ....guys were no get money to buy ring to propose to bae... Guy use ur bible jor if she won cheat and she see dat one omo she go kw say God dey lol........sense finish me abeg

30/12/2018

Hi my pple hw una dey nw mc abeg is back ...good tins from one and only comedian

Address

Asokoro

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when M C ABEG posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share