SoftLord Comedy

SoftLord Comedy Please follow Let’s have fun together 🍿 🤪🤛
Comedian 😏🫣

21/05/2026

Don't come with your friend, don't come with ur friend, you no gree hear... Now your friend is coming without you

19/05/2026

So na my hard-earned money be your love language😒

You go think say some certain things no fit happen to you, because you dey very careful, very responsible, very smart, v...
17/05/2026

You go think say some certain things no fit happen to you, because you dey very careful, very responsible, very smart, very religious, very mature, very private, etc... until e actually happen, then u go understand say life no really send anybody

14/05/2026

Take yourself out of unnecessary arguments, if someone thinks 1 + 1 = 11, they're absolutely right.

09/05/2026

Una go carry Toto give person wey dey drive Benz.

But Na person wey dey use leg waka una go use billing test him loyalty 🤡

“Sir, your card shows insufficient funds.Me:
29/04/2026

“Sir, your card shows insufficient funds.

Me:

23/04/2026

If poor man post wetin him buy na show off, but if rich man post e own na doings

Omo land agent work no easy snake nearly bite me today 😔
21/04/2026

Omo land agent work no easy snake nearly bite me today 😔

12/04/2026

Expecting people to be fair to you because you're fair to them is like expecting a lion not to eat you because you don't eat lions

11/04/2026

Girls and Police just dey find the same thing now "Just one sweet boy"

06/04/2026

Now wey you don see my true colors, which one be your favorite?🤡

Address

Enugu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when SoftLord Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share