BADE WEAR RITE

BADE WEAR RITE looking good is what I care for
decor, event management
fabric, bedspread, throw pillow
Chebe and karkar oil for hair growth

Nobody Senior Another Person for This Life hmmmmmmmm Life Nah Jeeje o
04/07/2023

Nobody Senior Another Person for This Life hmmmmmmmm Life Nah Jeeje o

Mr Chairman,
Accurate Time Keeper,
Impartial Panel of Judges,
My Able Friends,
Fellow Co Debator
All protocols duly observed.

My name is my name 🤣and I am here to propose the motion that states: "Nobody Senior Another Person For This Life, Life Na Turn By Turn" with the following reasons:

1. Dem first born you no mean say na you go first die.

2. If you first me touch ceiling because you tall, I go first you to pick stone for ground because i near ground pass you.

3. You fit first me enter SS1 and I fit first you enter University.

4. My jeep fit stop for road while your Beetle fit carry you dey go your house.

5. Girl wey marry last year fit born pikin before woman wey marry 10 years ago.

6. Small boy wey just finish school fit begin work before chairman wey do NYSC 2015.

7. If aeroplane engine knock, both person wey dey first class and the one for economy, na the same God dem go call.

8. Na Oga dey pay driver, but AC dey first blow driver before e reach oga for back.

9. Person wey dey healthy fit die before person wey dey sick.

10. You dey stay upstairs no mean say you near God pass.

11. You help me today, no mean say, i no fit help you tomorrow.

12. When you see me na when i see you.

13.you first me enter school,no mean say u go first me succeed

14. Mr time keeper, as you want to ring that bell, may your time in this world not be over.

I hope with these few points of mine, I have been able to convince and not confuse you that "Nobody Senior Another Person For This Life. Life na just turn by turn"!🥳😜

Thank you and stay blessed!!

Beauty
17/04/2019

Beauty

Here comes the magic behind the beautiful and radiant Chadian's women hairs. It can be used on both natural and relaxed ...
23/03/2019

Here comes the magic behind the beautiful and radiant Chadian's women hairs. It can be used on both natural and relaxed hair. it is suitable for both male and female consumption. All you need to do is to order for yours. Contact BADE BEAUTY STORE ON +2348072382065, +2348067511660

Address

No 2 Idosa Street, Oke-Agbo, Ijebu/Igbo
Ijebu Igbo
120105

Telephone

+2348072382065

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when BADE WEAR RITE posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to BADE WEAR RITE:

Share