21/01/2016
I could remember during my ss3 days in sec skul; we dy 4 class na so our English teacher waka insyd our class(ss3) when she finish d topic she won teach us dat day,,so she decided to knw wat every 1 of us wanna become in future,,,,,,,,, so she started with our class rep
teacher: Sunday,, wat do u wanna bcom in future?
Sunday: oga! Na docky oloye(doctor)
teacher: bunmi,, wat do u wanna bcom in future?
Bunmi: mummy,, na lawyer i won b oo
teacher:sonic, wat do u wanna become in future?
Sonic: mama ooo,, mama to sure,,, d only teacher wey get swag,,
teacher: talk wey u won talk,, abeg dnt waste my tym,
sonic: sowi ma,, i wnt to become a copper
good mawing fff