V-nice Unique Online Store

V-nice  Unique Online Store You are highly welcome to V-nice Unique Online Store. Here we sell food stuff of all kinds like fried

06/05/2024
18/04/2024

I run errands for people within and outside the country.

I like trying out different things and if that thing come make sense ehh Forget another line of business don start be th...
14/12/2022

I like trying out different things and if that thing come make sense ehh
Forget another line of business don start be that..

But na how many business wey I wan do sef.
The answer is me sef no know na anything sellable I dey sell as long as that thing dey legit.

Where I went to grind this cornflour the woman said aunty I don try this thing tire but e no dey work abeg how Dem dey take do am.
Me just dey look her tooπŸ™„πŸ™„
Cos na my first time of doing it be dat too
Me come tell her say aunty you no go understand πŸ˜‚πŸ˜‚me sef wan go try am see how my own go dey like
If e go resemble me or not 🀣🀣🀣
I no know
She no know
All of us na learner we be jare 😜😜
But we get hope say we go sha know am one day 🀣🀣
My kokoro of life..

I sell freshly made pap, both wet and powdered form in different varieties. yellow pap white pap ginger yellow pap ginge...
12/12/2022

I sell freshly made pap, both wet and powdered form in different varieties.
yellow pap
white pap
ginger yellow pap
ginger white pap
clove pap
mixed grain pap
Nutty mixed grain pap
Tigernut & date pap.
DIFFERENT PRICES FOR DIFFERENT TYPE
all are available on pre order which is 3 days after payment.
cos we'll start preparation immediately after payment so you'll receive it fresh.

location is Lagos
09037337313

I produce and sell Ewa agoyin sauce powder mix It's very easy to prepare and taste deliciousInstead of waiting for the e...
12/12/2022

I produce and sell Ewa agoyin sauce powder mix
It's very easy to prepare and taste delicious
Instead of waiting for the ewa agoyin woman to come just buy a pack or two and keep at home for your personal use..

A pack goes for 1500
Wholesale price is 1300 from 10 pieces
1200 from 20 pieces.
Location is Ikorodu Lagos State
And we deliver Nationwide wide.
09037337313

26/05/2022

The way our cute kpomo dey sit down for soup with seriousness this days
Dey sweet me the seller for body Wella.

24/05/2022

A paint of crayfish is now 3k
Buy now cos the price is not stable.

23/05/2022

Our kpomo is fresh, clean and unique..
You'll never regret doing business with us.

We're still in business great people
09/02/2022

We're still in business great people

08/02/2022

A paint of spicy kulikuli alata is 2500 only.

Address

Lagos

Telephone

+2349037337313

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when V-nice Unique Online Store posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share