Spoon Data

Spoon Data Spend wisely and save as you spend on data.

Visit https://www.spoondata.com.ng to access our Website and download our app (android users) to access our services at discounted prices, automated/Instant Funding.

14/09/2024

It is a small world until dem carry your contribution money run 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

07/08/2024

Even pesin wey dey sell tire don tire
🙄🙄🙄

07/08/2024

Who else don notice say crayfish don Sweet pass turkey?

25/04/2024

Una nor ask me the source of my poverty now oooo

😏😏

27/02/2024

God need to bless me quick, E get wetin I just remember

🙄🙄🙄

27/02/2024

My neighbour pikin see me, dey hide puff puff
ABEG WETIN THAT ONE MEAN?

27/02/2024

Wahala for who never meet or marry em soulmate

Na damatol remain for street.
Wey go pepper your head

26/02/2024

Teacher wey Dey teach students balance diet don drink Garri twice today oooo

😌😌😌

25/02/2024

I just check my Aza, E be like say na fast I go fast today oooo

🙄🙄🙄

25/02/2024

Talk to me with Respect..

I just buy One bag of Rice 🍚😂😂😂

Address

Lagos
102101

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Spoon Data posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Spoon Data:

Share