11/05/2026
Family Breadwinners come closer.
You know yourself
Just like Me,I am the one my family counts on. ... yes ooo
If your family put there mind for you wey dey abroad, is time make you comot for that your comfort zone .
Kulie bia mara ihe iga emere onwegi na online, Umuigbo.
When I started building something online in 2020, my biggest struggle wasn't effort.
As Nwaafor IGBO 🇳🇬, we no dey fear to take action ,na only those wey don forget who dey are still dey fear to take action.
The wahala when I get then na CLARITY .. (NGHOTA)
I didn't know where to begin, and I had no spare time. Busy work schedule won kpai me for Canada 🇨🇦
Now my favorite thing is helping people like myself, busy professionals, immigrants, and parents that are tired of this rat race find their first small step.
Now tell me Nwanne
What makes starting something new difficult for you?
I go respond shape shape.
Don't play we no come abroad come count street.